Ayra Starr – Sability (Official Music Video)

A supremely gifted female singer, songwriter, and  Mavin Record artist from Nigeria, Ayra Star grabs the attention of her devoted fans and music enthusiasts with a brand-new excellent song titled “Stability.” Which people also search as “Sability.”

HERE IS THE LYRICS

E le oh 
Dey greet everybody for here oh 
Padi jo sé sé pele oh 
Mo ti so fun won tele oh 

Belle oh 
Deliver like I get belle oh 
Them say I Dey go cele oh 
Them say I Dey go cele oh 

Espiritu Fortuna 
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu 

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o 
Oooo 
Sabi o 
Oooo
Sabi o 
Oooo 
Sabi o 
Oooo

oni reason 
oni reason 
why dem dey call me oloyin 

while you beefing 
i’m still leading
kill anything i no fit miss 

you no go fit in my shoes 
high fashion Jimmy Choos
wanna sip some gin and juice
tomorrow, will be okay 

Espiritu Fortuna 
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu 

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o 
Oooo 
Sabi o 
Oooo
Sabi o 
Oooo 
Sabi o 
Oooo

WATCH THE VIDEO BELOW ⬇️

Related Articles

Back to top button

You cannot copy content of this page

Adblock Detected

YOU ARE USING ADBLOCK TURN IT OFF TO COUNTIUE BROWSING OUR WEBSITE